If I No Blow Today

Tremor Biggest

In my mind
In my mind
In my soul
In my soul
Its been like one year since I got signed
Ever since ever since been on my grind
Lost so many friends
Made so many foes
But the bigger dream still on my mind
Many achievements on my timeline
Praying everyday for my own shine
Wey the money dey
Make I go find
If I fuck up then I no try
20 missed calls from family and friends o
Dem Dey ask wassup
Where is the boy o
If I ever give up
Then what is the point o
I just need some time
And my peace of mind
Shey you know
Yawa yawa yawa go dey
If I no blow today
If I no blow today
If I no blow today
Yawa yawa yawa go dey
Omo see gobe
If I no blow today
If I no blow today
If I no blow today
Many bitter and sweet experiences
As I make friends I make enemies
Shey make I save money fly overseas
Cause I no really know wetin my life go be
Mama Dey for house dey worry
And papa Dey for house dey call me
Oh my son come and go to school
Oh my son wetin you Dey do
Oh my days oh my days Im loosed
Oh my days oh my days I am so confused
Is my life a deja vu
I dont seem to get the clue
Fans have left me o
My girlfriend have left me o
My best friend have left me o
My friends have left me o
Yawa yawa yawa go dey
If I no blow today
If I no blow today
If I no blow today
Yawa yawa yawa go dey
Omo see gobe
If I no blow today
If I no blow today
If I no blow today
Its been like one year since I got signed
Ever since ever since been on my grind
Lost so many friends
Made so many foes
But the bigger dream still on my mind

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Tremor

Autres artistes de World music