Eskelebema

Emmanuel Edeh, Ifenna Ezeofor, Ikechi Okorafor-Nwosu

Guess who drops another jam
What part of that na true story
I talk one you are talking plenty you are
Lying again you are cheating again
And you are spending all your nights with your cousin again ah
Now the thing dey show
You are not as hot as I thought aye
If na trouble oga don't come find me
Now the girls they wan kill me with their
Eskelebema Eskelebema you wan dance skelewu skelebema
This gbedu making me craze ah
Eskelebema Eskelebema
Eskelebema Eskelebema you wan dance skelewu skelebema
This gbedu making me craze ah
Eskelebema Eskelebema
As I Dey hustle for my money the only thing wey fit give me joy
With God beside me baby don't worry
My time is loading surely would come
If not for red wine and my money would you still love me just the same
I love the way you make me feel special that's why I no Dey mind the heart break
Oh your on fire and I wanted to know would you follow me home
Make you carry Dey go anything you want oh
She just wan live lavida
For her and sisters
Odogwu biller
And I want to please her
Eskelebema Eskelebema you wan dance skelewu skelebema
This gbedu making me craze ah
Eskelebema Eskelebema
Eskelebema Eskelebema you wan dance skelewu skelebema
This gbedu making me craze ah
Eskelebema Eskelebema
I make you dance oya make you go swada
I make you dance oya make you go swada
I make you dance oya make you go swada
I make you dance oya make you go swada
Go swada go swada
Go swada swada swada
I make you dance oya make you go swada
I make you dance oya make you go swada
Sheki come dance come shake na na
Your pretty pum pounce ukwu sarama
Just give me one mm just give me one pa
Say make you come dance for me dance for me na
Sheki come dance come shake na na
Your pretty pum pounce ukwu sarama
Just give me one mm just give me one pa
Say make you come dance for me dance for me na
Heyeh
My wallet don dey empty e be like say they don jazz me
My body don dey scratch me e be like say they don jazz me
My eye don dey turn me e be like say they don jazz me
Ey she don jazz me
E be like say they don jazz me
I say Eskelebema Eskelebema you wan dance skelewu skelebema
This gbedu making me craze ah
Eskelebema Eskelebema
Eskelebema Eskelebema you wan dance skelewu skelebema
This gbedu making me craze ah
Eskelebema Eskelebema
You wan dance with me
Oh skelebema
Skelebema

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Trio

Autres artistes de Dance music