Nobody (feat. TJ Kahuna)

chisom okeke

Anyi na agba mbo nu oh
Boys na agba mbo nu oh
Make we worki worki hard
Make god dey blessy man o
Make we get plenty money o
Plenty money oh
Make we worki worki hard
Make god dey blessy man
Make we get plenty money o
Plenty money oh
E no easy yeah yeah
My brother e no easy yeah yeah
E yeah
My sister e no easy oh
When I dey waka from place to Place say you no know me oh
When i dey beg for street
I beg you no give me oh
When i dey call you for phone
My guy you dey busy oh
My brother you no know me oh
You no know me oh
Yeah
Uh
Nobody knows tomorrow
Nobody see your sorrow
Nobody tell your story o
No no
Nobody knows tomorrow
Nobody see your sorrow
Nobody tell your story o
Uh no no unoh
Make we worki worki hard o
Make god dey blessy man o
Make we get plenty money o
Plenty money oh
Make we worki worki hard oh
Make god dey blessy man oh
Make we get plenty money oh
Uh no no unoh
You look me when I ask you for help you confuse o
Now you see me say I'm blessed still e confuse you how?
E do me one kain thing but I no Fit tell you how I feel eh
Nobody knows your story
Nobody feels your sorrow
Nobody knows tomorrow unoh Noh eh
Okwa onye maa Mmadu ga egbu mmadu oh
Onye maa Mmadu ga egbu mmadu oh
Echi di ime ooo onye makwa ife o ga amu nu
Echi eteka onye makwa ifeee o ga bu nuuu
E no easy yeah yeah
My brother e no easy yeah yeah unoh
E no easy yeah
This life
E no easy oh
Make we worki worki hard o
Make god dey blessy man o
Make we get plenty money o
Plenty money oh
Make we worki worki hard o
Make god dey blessy man o
Make we get plenty money o
E no easy yeah yeah
My brother e no easy yeah
E no easy yeah yeah
My sister e no easy yeah
E no easy yeah yeah
My brother e no easy yeah
E no easy yeah yeah
My sister e no easy yeah
Too much stress for the street
We still dey push oh
We go dey push till the end of the time
We go dey push uh yeah
Oh yeah yeah

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Veli

Autres artistes de German rap