Dmv (Dirty My Vibe)
Spirit vibes
Verse 1
Hello my brother
life is short like knicker walai see i no get time
you know my brother ahnnnn
life is bitter sometimes na why i dey lick am like lime (i dey lick am, overlick am)
hook
na who born the maga (maga)
wey wan off my lantern (lantern)
who be that motherfucker
under sun with sweater e ehhh
sey my bread don butter ahnn
na why i dey carry holy water ahnn
say my life don better
nobody nobody
nobody go feetu dirty my vibe
Chorus
you no fit dirty my vibe
you no fit dirty my vibe
you no fit cuti my light
you no fit cuti my light
see sey i wear white
see sey i wear white
you no fit dirty my vibe
Verse 2
mmiri all for the thirsty(thirsty)
i no dey up for debate(debating)
you no feel am indicate(indicating)
you dey see door deviate
mmiri all for the thirsty(thirsty)
i no dey up for debate(debating)
you no feel am indicate(indicating)
you dey see door deviate
hook
na who born the maga(maga)
wey wan off my lantern(lantern)
who be that motherfucker(whoo)
under sun with sweater e ehhh
sey my bread don butter ahnn
na why i dey carry holy water ahnnn
say my life don better
nobody nobody
nobody go feetu dirty my vibe
Chorus
you no fit dirty my vibe
you no fit dirty my vibe
you no fit cuti my light
you no fit cuti my light
see sey i wear white
see sey i wear white
you no fit dirty my vibe
you no fit dirty my vibe
you no fit dirty my vibe
you no fit cuti my light
you no fit cuti my light
you see sey i wear white
you see sey i wear white
you no fit dirty my vibe