Go Wei Yu

EMMANUEL OWUSU BONSU

Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!

The French I learn all be Cos90
Like I know I watch more Kung-Fu fighting
Then I never know say
One day
I go c Chinese dey make kokonte
Now dem dey sell duade for Kokompe
Wey dema kiddies master ampe
Dem get double barrel, plus AK
So shun yor kafungbe n klante
Illegally legal, tnx to stupid government
Dashing dem land
We no fit to pay wana rent
Carpenter turn trader dey sell China chairs
The roads dey build already dey hia repairs

Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!

Dey no dey respect we coz dey get we cheap
Like dema goods
E be we naa do
Dunkwa turn Chinatown go den see
Dem dey fish illegally for wana sea
Double trawling, but dey bribe the Coast Guard
If u go swim for Offin or Pra u lose guard
The way dem dey pollute wana rivers dier stop
Precious trees 4 wana forest dem just dey chop
Infiltrate the economy & social structure
Now dey sell we momoni plus dema culture
Rubber rice plastic cabbage horticulture
China chofi u r choppin is a pete vulture

Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!
Africaman
Who be you?
Chinese man I work for you
Then u will call me Shifu
Call you who?!
Goway you!

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Wanlov the Kubolor

Autres artistes de African music