Mon Lo

Yemi Alade

Yemi Alade
Efizzy baby

Is this the type of love you warned me about
This has to be the type of love mama warned me about
Mon lo mon lo
Loving you is so hard
Loving you is so bad
Mon lo mon lo

Mon lo mon lo
Loving you is so hard
Loving you is so bad
Mon lo mon lo

You dey high me like champagne
Sweet me like paraga
But you leave me all in pains
Ah mon lo mon lo
You dey high me like champagne
Sweet me like paraga
But you leave me all in pains
Can't do it no more eh

Na eh
Mon lo mon lo
Ah ah oh
Mon lo mon lo eh
Ah ah
Mon lo mon lo eh
Ah ah ah eh
Mon lo mon lo

Mo ni mo sa lo
I better runaway with what's left of my life
Mo ni mo take off
I better runaway with what's left of my life
I've been waiting, waiting on you
Praying someday that you'll be through
I fit to give my life for you
I die for you
I fit kill for you

You dey high me like champagne
Sweet me like paraga
But you leave me all in pains
Ah mon lo mon lo
You dey high me like champagne
Sweet me like paraga
But you leave me all in pains
Can't do it no more eh

Na
Mon lo mon lo
Ah na
Mon lo mon lo
Na eh
Mon lo mon lo
Na oh
Mon lo mon lo

I think am better
Am better off with person wey go gbadun me
I think am hotter than all of the girls you hit up for your IG
I've been waiting, waiting on you
Praying someday that you'll be through
I fit to give my life for you
I die for you
And my kidneys too

You dey high me like champagne
Sweet me like paraga
But you leave me all in pains
Ah mon lo mon lo
You dey high me like champagne
Sweet me like paraga
But you leave me all in pains
Can't do it no more eh

Na eh
Mon lo mon lo
Na ah oh
Mon lo mon lo eh
Na ah
Mon lo mon lo eh
Na
Mon lo mon lo

But you take me dey play oh (Like game)
Your love wicked (Regardless)
My love no get eye oh (Blindness)
Mon lo mon lo
I no fit to stay oh (Laye oh)
You no fit to use me (Again)
Tigalingalin dance Ali ti ga
Mon lo mon lo

Na eh
Mon lo mon lo
Na ah oh
Mon lo mon lo eh
Na ah
Mon lo mon lo
Na
Mon lo mon lo

Mo ni mo sa lo
Mon lo mon lo
Mo ni mo takeoff
Mon lo mon lo
Mo ni mo sa lo
Mon lo mon lo
Mo ni mo takeoff
Mon lo mon lo

Curiosités sur la chanson Mon Lo de Yemi Alade

Quand la chanson “Mon Lo” a-t-elle été lancée par Yemi Alade?
La chanson Mon Lo a été lancée en 2018, sur l’album “Black Magic”.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Yemi Alade

Autres artistes de Contemporary R&B