WHINE PON MI

Emmanuel Okanlawon

Anyway you like
Anyway you like girl
Huh huh
Huhnana Yankeeeee
Chaji , give you any way you like
Barbie, can I cuddle you at night?
You no say you sabi, na why nobody try
KATA, no one deserve your whine (kata)
Try me, my money no be lie
You Dey whine me?
Kosi no one like I
You No know I be the guy?
Yankee I no Dey lie
Na why dem call me Saka, cus I put am for your side
Niranboy, I be Omo Yankee
Station Boyz we fuck up your party
Me like gyal, I never could be batty
CDL I go drive your body
Candy gyal, come and take my Lolli
See as I no comot your jolly
They can paste but can never copy
E, tonight you go get new daddy
Oya Whine pon mi, yeah yeah (Who Dey?)
Bruk an off your back
Baby gimme dat
Omalicha whine pon mi, yeah yeah
Can I see d tingy clap?
Bring your body yeah
Whine pon mi , yeah yeah (Who Dey?)
Never make you sad, bring your matter for my yard
Omalicha Whine pon mi, yeah yeah
Kasa, Wasa
I go give you Zaiye
Aunty, you know wetin mami like?
Bugatti or Mercedes be your type?
Ouu she like Audi, whatever you wan drive
Casa, Su casa e be mine (kata)
Wanbi, Sunmomi (Momi Ay)
Badmon, I shoot behind my wife (Brrra!)
Bad gyal, you be blessing in disguise (Oya)
Ko ni da fun baba iya e
Niranboy, I be Omo Yankee
Station Boyz we fuck up your party
Me like gyal, I never could be batty
CDL I go drive your body
Candy gyal, come and take my Lolli
See as I no comot your jolly
They can paste but can never copy
E, tonight you go get new daddy
Oya Whine pon mi, yeah yeah (Who Dey?)
Bruk an off your back
Baby gimme dat
Omalicha whine pon mi, yeah yeah
Can I see d tingy clap?
Bring your body yeah
Whine pon mi , yeah yeah (Who Dey?)
Never make you sad, bring your matter for my yard
Omalicha Whine pon mi, yeah yeah
Kasa, Wasa
I go give you Zaiye
...

Curiosités sur la chanson WHINE PON MI de YungManny

Qui a composé la chanson “WHINE PON MI” de YungManny?
La chanson “WHINE PON MI” de YungManny a été composée par Emmanuel Okanlawon.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] YungManny

Autres artistes de Trap