Amaka

Christian Ogugua

Ye ye ye ye
Heeeyyy!
Amaka come be my shoulder(shoulder)
Come rock this body total(total)
You dey give me high pressure
I no fit stop this lecture
Amaka eh Amaka eh
Amaka wan chop me eh
Amaka eh Amaka eh
Amaka no dey leave eh
Amaka eh Amaka eh
Amaka wan chop me eh
Amaka eh Amaka eh
Amaka no dey leave eh
Omoge come rub me
You dey chop all my body
Wetin I do oh!
Me, i no know, Amaka you good oh
Amaka you bad oh, eh!
Amaka you hard oh, eh
My body stand oh
Amaka you gimme gimme dirty whyne oh
Amaka you bad Amaka you bad
Amaka you carry carry carry for behind
Amaka you bad Amaka you whyne
Amaka you gimme gimme gimme from behind eh, Eh!
Amaka you bad oh (hey hey)
Amaka you bad oh (oh oh)
You dey gimme dotty dotty whyne oh (dotty…)
Me I like the way you dey turn oh, eh
Amaka you bad oh(uh!) Amaka eh
You dey touch my mind oh(uh!) Amaka eh
Amaka you bad oh(hey!) Amaka eh
She dey touch my mind oh, Amaka eh
Amaka eh Amaka eh Amaka eh(Amaka eh)
Amaka eh Amaka eh Amaka eh(Amaka eh)
For the party wey we dey so(Dey so!)
She dey chop me like cake oh(Cake oh!)
She dey give me all the taste oh(hey)
Amaka you dey whyne, you dey whyne for the waist oh(Amaka)
How you take do am, me I no know (Amaka)
How you take do am, me I no know (Amaka)
Wetin you gimme chop me I no know
Amaka you gimme you gimme you gimme steady show oh
Amaka you bad oh (hey hey)
Amaka you bad oh (oh oh)
You dey gimme dotty dotty whyne oh (dotty…)
Me I like the way you dey turn oh, eh
Amaka you bad oh (uh!) Amaka eh
You dey touch my mind oh (uh!) Amaka eh
Amaka you bad oh (hey!) Amaka eh
She dey touch my mind oh, Amaka eh
Amaka eh Amaka eh Amaka eh (Amaka eh)
Amaka eh Amaka eh Amaka eh (Amaka eh)

Curiosités sur la chanson Amaka de Bebe

Qui a composé la chanson “Amaka” de Bebe?
La chanson “Amaka” de Bebe a été composée par Christian Ogugua.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Bebe

Autres artistes de Romantic