Alarm Clock [Album]

Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong

God made us
He made them magical beings
It's important how you look at yourself
And you view yourself wake up
How you look at your brother how you look at your sister
We from the same tribe
It's Black love
It's that real love
Wake up
Ooh whoa

Alarm clock all stand up
Make una wake up
Ah this early morning
Oh this early morning
Ah this early morning
Oh this early morning
Ah this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah this early morning
Oh this early morning
Ah this early morning
Oh this early morning
Ah this early morning

Se dem send you ni
Se won ran e ni e ni
Se dem send you ni hmn
No no no no no
No no no no no

Many things wey man go see
Wey go make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under
I must be a special type of broda
Some type of Oga ay
You go come discover ay
That I'm really unstoppable

Jesu ba mi s'ona s'ona s'ona
Mi o ran eyan o ran eyan ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j'ogbon o
Enemy kpor gan o
Ke sa ma ro
Everybody di body body
Set your alarm clock
Aye yo you awake yet

Curiosités sur la chanson Alarm Clock [Album] de Burna Boy

Qui a composé la chanson “Alarm Clock [Album]” de Burna Boy?
La chanson “Alarm Clock [Album]” de Burna Boy a été composée par Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Burna Boy

Autres artistes de R&B