Check and Balance

Oh o o o o o o o o o o God o
Oh oh oh God eh ye
Aye right about now didididididi ban ban sird boy
Sound it

I've been looking I've been searching
Man na hustle man na working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing yea yea
Uh uh owu no be something ru ru (rudeboy)
Suffer na long thing ru ru (rudeboy)
God no go gree that one for me e e
Uh uh owu no be something ru ru (rudeboy)
Suffer na long thing ru ru (rudeboy)
God no go gree that one for meet e e

Uh duro na je n fa gbo tan
Oya mo ti fa gbo tan
Kilo shey e gan abi mo jo frank ocean
Say I don come to cause commotion
Burna boy don blow like explosion
Hey me I dey wreck igboro gan
Na me dey make igboro kolo gan
Hey lo ntemi mi tele won
Oluwa Burna born new gbege won

Check and balance
I know say if I start am na dem go palantia
Dem dey halla my name from here to Canada
Give dem something wey long wey bend like panana
Oye gbe tan o oya sun gbalaja
I've been looking I've been searching
Man na hustle man na working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing yea yea
Uh uh owu no be something ru ru (rudeboy)
Suffer na long thing ru ru (rudeboy)
God no go gree that one for me e e
Uh uh owu no be something ru ru (rudeboy)
Suffer na long thing ru ru (rudeboy)
God no go gree that one for meet e e

Man a get grimey
Girl a enjoy me
Say that a the rhythm make your shows headline me
Everybody want sign me no body wan can buy me
Man a bad man FBI can't find me
More time me look clean and shiny
Me forget the time but me Rolex remind me
Real bad man them form Baghdad behind me
Focus on the matter na baba design me
To all my niggas and gals wey getting money ori e wole
Sup our niggas and gals to n getting money ori e wole

I've been looking I've been searching yea yea
Man na hustle man na working yea yea
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing yea yea
Uh uh owu no be something ru ru (rudeboy)
Suffer na long thing ru ru (rudeboy)
God no go gree that one for me e e
Uh uh owu no be something ru ru (rudeboy)
Suffer na long thing ru ru (rudeboy)
God no go gree that one for meet e e
Check and balance
I know say if I start am na dem go palantia
Dem dey halla my name from here to Canada
Give dem something wey long wey bend like panana yea
Check and balance
l know say if I start am na dem go palantia
Dem dey halla my name from here to Canada
Give dem something wey long wey bend like panana yea
Oye gbe tan oya su gbalaja spellz
Ru ru rudeboy ru ru rudeboy ru ru rudeboy

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Burna Boy

Autres artistes de R&B