Isabella [Album]

Chukwuka Ekweani

Yeah man yeah man
Onyeoma hmmm

Anytime I see you e dey sweet my blood
E dey sweet my blood
When I see your face my face light up
I swear to God

Baby girl na you be my tomato Jos
Hmm my Ghana jollof onyeoma
I cannot get enough onyeoma
I jim n’ölü with handcuff onyeoma

Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stom
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love

Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love

Isabella o Isabella o hmm hmm
Tinini tanana o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala o

Isabella o Isabella o hmm hmm
Causing wahala o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala onyeoma

Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe

I meet her for Lekki phase 1
Inna the shopping mall
I tell her sey she too pure
Ahn sey her way too pure
Give me your number later make I beep beep
I’ll write you love letters I can be deep
And I can be your Mr romantic
Your Mr wetin Mr romantic

Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stom o
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love

Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love

Isabella o Isabella o hmm hmm
Tinini tanana o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala o

Isabella o Isabella o hmm hmm
Causing wahala o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala onyeoma

Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe CKay

Curiosités sur la chanson Isabella [Album] de CKay

Quand la chanson “Isabella [Album]” a-t-elle été lancée par CKay?
La chanson Isabella [Album] a été lancée en 2021, sur l’album “Boyfriend”.
Qui a composé la chanson “Isabella [Album]” de CKay?
La chanson “Isabella [Album]” de CKay a été composée par Chukwuka Ekweani.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] CKay

Autres artistes de Pop