Side Chick

Oluwatobiloba Anidugbe, John Udomboso, Yemi Alade

Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It's another one
Vado
Dj Big N
When you are big you are big abeg

Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give you bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena
Tena tena tena
Tena tena tena

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Give me love give me love
Play it all on me
No mind if you don't mind
Make I do the do on code
You got the things that I like and I
I got the things that you want
Me I no send if your girl dey back
I just to won chop clean mouth

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I'm a Casanova
Wanbi shey you no like Fashionova
Lotori mi loje gbese eh sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar beni le

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Oh my baby
I'm available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantan
Oh my baby I'm for you
Oh I'm for you
Oh I'm for you

Curiosités sur la chanson Side Chick de Kizz Daniel

Quand la chanson “Side Chick” a-t-elle été lancée par Kizz Daniel?
La chanson Side Chick a été lancée en 2023, sur l’album “Maverick”.
Qui a composé la chanson “Side Chick” de Kizz Daniel?
La chanson “Side Chick” de Kizz Daniel a été composée par Oluwatobiloba Anidugbe, John Udomboso, Yemi Alade.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Kizz Daniel

Autres artistes de Contemporary R&B