Personally

Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye

Personally personal personally
Personally personal personally

Personally I rock your body
I promise you go home
You won't tell your daddy
I'll give it to you like you've never had it
Screaming chin chin like speaking Chinese
Ehn na wetin be this
Baka boom boom na weti I see
Saga, but she no wan gree
She talk say she no wan leave

Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Personally, professionally
I see what you're doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally, psychologically
You're turning me on biologically
Sexually,dramatically
And she talk say she no wan leave

Eh I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
'Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically,internationally
Babah,habatically
Grammar,na for dictionary
Saga, but she no wan gree
She talk say she no wan leave

Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Curiosités sur la chanson Personally de P-Square

Sur quels albums la chanson “Personally” a-t-elle été lancée par P-Square?
P-Square a lancé la chanson sur les albums “Double Trouble” en 2014 et “P-Square, Vol. 1” en 2017.
Qui a composé la chanson “Personally” de P-Square?
La chanson “Personally” de P-Square a été composée par Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] P-Square

Autres artistes de Reggae pop