I.G.D.T (I Go Dey There)

Ikechukwu Eric Ahiauzu, Oladokun Abimbola Elijah

Good morning, Olomi
Na you dey give all the kind love
Wey I need for my body
Na make me carry you go inside church
Baby, take all my money
Na you I dey hustle the hustle for (oh)
Your love na aim dey carry me go up
My lover, my sister, my mother
Importer, exporter
See as you gather nobody badder
You can never climb okada
You no go suffer
Baby, I'm down whenever gan
I carry you for head
Anywhere you go I dey there

I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life
My number one of all time
Dey there for you
I go dey there for you
You are the treasure I find
My baby, I don't mind
I go dey there

Give me your love, your word is whole
Make I put am for my head
I go put am for head
I no fit to complain
Tell me who dey stress you
When I come through dem go gentle
I go show them the way
Tell Chioma O, ah (ah)
She don't need to cry (ah)
'Cause even if it's raining
I go make you smile
Be barging not too hard
I go give you energy, baby
'Cause you're one of a kind
My lover, supporter, no other arewa
No one above her, see as you gather
You too much o, you too much o, no be lie
Also, I'm clear
It's you that I need, oh yeah
See me I carry you for head o

I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life
My number one of all-time
Dey there for you
I go dey there for you
You are the treasure I find
My baby, I don't mind
I go dey there

Afro Love is basically love stories from an African man
Most times, we aren't taught to be vulnerable
Men in general aren't taught to be vulnerable
But moreso African men because we, we are natural-born warriors
But do we feel? Do we love? Very deeply
These songs are stories, love stories that we keep inside
Afro Love

Curiosités sur la chanson I.G.D.T (I Go Dey There) de Ric Hassani

Quand la chanson “I.G.D.T (I Go Dey There)” a-t-elle été lancée par Ric Hassani?
La chanson I.G.D.T (I Go Dey There) a été lancée en 2023, sur l’album “Afro Love”.
Qui a composé la chanson “I.G.D.T (I Go Dey There)” de Ric Hassani?
La chanson “I.G.D.T (I Go Dey There)” de Ric Hassani a été composée par Ikechukwu Eric Ahiauzu, Oladokun Abimbola Elijah.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Ric Hassani

Autres artistes de Contemporary R&B