Kaku - Late

Ikechukwu Eric Ahiauzu, Olugbemi Oladipupo

Dem don carry calculator
Don carry calculator
Dem wan know how we dey take chop
Dem don dey calcu, calcu, calcu

(Run)

Dem wan, dem wan calculate, ah
Dem wan calculate my money o
Calculate, ah
Dem wan calculate my money
Dem, dem dey calculate, yeah
Don calculate my money o
Dem dey calculate my money o

Dem don carry calculator
Don carry calculator
Dem wan know how we dey take chop
Dem don dey calculate, oh
I go still dey denge pose, denge
Pull up with them on their toes, denge (dem no fit know)
I go still dey denge pose, denge
Denge, denge (dem no fit know)

Dem wan, dem wan calculate, ah
Dem wan calculate my money o
Calculate, ah
Dem wan calculate my money
Dem, dem dey calculate, yeah
Dem calculate my money o
Dem dey calculate my money o (calculate o)

Where you dey (dey)
When I dey grind for money? (Money)
Hustle from place to place (place)
You been dey lick your loli (loli)
Now I don shine, now I'm alright
Now I got money (money), now I come fine
Omoh night cruise, cruise in a Porsche
Wetin you wan do, shut the fuck up

I no get time for wetin no concern my money
Pay me my money, yeah
I no get time for wetin no concern my money
Pay me my money, yeah

Dem wan, dem wan calculate, ah
Dem wan calculate my money o
Calculate, ah
Dem wan calculate my money
Dem, dem dey calculate, yeah
Dem calculate my money o
Dem dey calculate my money o (calculate o)

Dem don carry calculator
Don carry calculator
Dem wan know how we dey take chop
Dem don dey calculate, oh
I go still dey denge pose, denge
Pull up with them on their toes, denge (dem no fit know)
I go still dey denge pose, denge
Denge, denge (dem no fit know, oh)

Curiosités sur la chanson Kaku - Late de Ric Hassani

Quand la chanson “Kaku - Late” a-t-elle été lancée par Ric Hassani?
La chanson Kaku - Late a été lancée en 2023, sur l’album “Afro Love”.
Qui a composé la chanson “Kaku - Late” de Ric Hassani?
La chanson “Kaku - Late” de Ric Hassani a été composée par Ikechukwu Eric Ahiauzu, Olugbemi Oladipupo.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Ric Hassani

Autres artistes de Contemporary R&B