For Here (feat. Mr. 2Kay)

Abinye Jumbo, Roland Ugwueze

I get girls wey dey ask me for two k
Urgent two k
So I sing song with Mr. Two Kay
Put am on replay make them receive the two k
Wetin my eye don see
My mouth no fit talk
For this music biz I no fit give up
That na why I steady dey look up to God O
To God O for even if e dey dark
Baba God go show me the light O
In the midst of the bad
Na my good go outshine the bad O
Because when I no get men dey count me out
Men dey count me out
Now I don get all of them won mount
All of them won mount
I dey tell the girls hi them dey tell me bye
Them dey tell me bye
The boy e don get now them won come by
Now them won come by
Nobody for here
Wey their eye no tear
For Port Harcourt
Man steady dey aware
Nobody for here
Wey their eye no tear
Enter Lagos
Man steady dey aware
For Port Harcourt you no know who be who
Na why we dey always dey ask
Haise who goes you
oww
Nobody be small pikin O
Everybody here eye don tear
We too get mind we no dey fear
Abinye
All the girls them need me urgently
I give am to them jejely
I no want no bad energy
So I dey for who dey for me
Love who love me
Because when I no get men dey count me out
Men dey count me out
Now I don get all of them one mount
All of them one mount
I dey tell the girls hi them dey tell me bye
Them dey tell me bye
The boy e don get now them one come by
Now them one come by
Nobody for here
Wey their eye no tear
For Port Harcourt
Man steady dey aware
Nobody for here
Wey their eye no tear
Enter Lagos
Man steady dey aware

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Roland

Autres artistes de House music