Great Azikiwe
I just wanna be great
I just wanna be great
Like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
You know
I just wanna be great
I just wanna be great
Like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
You know
Ndị mmadụ na-achị ọchị
When I start them go gba nkịtị oow
My fans dem dey for me that na my family
Haters them dey piss off dị ka ha na-nyu mamịrị
Them no send my hustle but them dem hate on my legacy
Them talk sey them dey for me
Some talk sey na we be we
Now I'm counting my blessings and them no dey
Bad memories dey on replay
Inside this music business
I dey grind pass person wey dey grind for market
Going through things alone and coming back better
Odikwa dangerous
Little care and you'll lose them all
Too much care and you'll get hurt bruh
Them set trap for me but like prick
Till I conquer this pussies me I no go fall
In short I go still stand tall
Respect to niggas that showed me the way
They be acting Godlike
Before una go blast Femi
I'm talking about how those niggas
Fucking paved the way for me
I just wanna be great
I just wanna be great
Like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
You know
I just wanna be great
I just wanna be great
Like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
Great like Azikiwe Azikiwe
You know