Low (feat. Babyboyparis & Soch)

Henry Ameh, Sanni Ugochukwu, Sochima Eze

Yeah

Tell them a different story
Reason why we give God the glory

Tell them a different story
Reason why we give God the glory

Yeah

Okay

I've been on the low
Steady stacking on the low
See my paper don dey grow
And I thank God for the doe

Only my God can save me
From the enemies wey Dey around me
Only my God can save me
From the man dem wey want cross me
Only my God can save me
Say poverty no go near me
Only my God can save me
Say my dream no go fail me

I've been on the low
I Dey hustle on the low
I Dey go higher
I Dey aim higher
I've been on the low
I Dey hustle on the low
I Dey go higher
I Dey aim higher

Omo can't you see that I'm always on my feet
Hustle everyday that I can't even sleep
Chale e be like say you no dey catch my drift
I Dey bab why where the gbana make he hit
I Dey high die and I'm still not deceased
Dem Dey feel me say slim you the hardest
She dey feel we say my crew we the baddest
And I know say everything go be

I've been on the low
I Dey hustle on the low
I Dey go higher
I Dey aim higher
I've been on the low
I Dey hustle on the low
I Dey go higher
I Dey aim higher

Me I don tey for my grind no be joking things
Many Kele wey don use the boy catch trips
Many many things wey my eye don see
Many many friends turn my enemies
Now my jeans dey low cos the money is large
Now bitch that I get fine like nicki minaj
All the tory to chat now e dey my back
Never ever you go let the boy to lack

First things first I'm alive, and that's a miracle
Cos on a normal day Omo na situation critical
Hustle on the low, Oluwa save me from this ridicule
Cos imma never stop until at least I reach the pinnacle

Many things
Omo many many things
Wey boys dey do for street to survive by any means
But I do everything to protect these energies
So I look out for my friends then pray for my enemies

Yeah
It's really no surprise the pain
That You have to take but surely e go pass away
Just keep going
Then believe say na twice the gain
Like Bitcoin if you fall you go rise again

Baba God I dey grateful
Me I get leg to dey waka I dey make moves
People don dey ask when I go blow me I say soon
Say One day na the Bentley I go take cruise
I don pay dues

I've been on the low
I Dey hustle on the low
I Dey go higher
I Dey aim higher
I've been on the low
I Dey hustle on the low
I Dey go higher
I Dey aim higher

Curiosités sur la chanson Low (feat. Babyboyparis & Soch) de Slim

Qui a composé la chanson “Low (feat. Babyboyparis & Soch)” de Slim?
La chanson “Low (feat. Babyboyparis & Soch)” de Slim a été composée par Henry Ameh, Sanni Ugochukwu, Sochima Eze.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Slim

Autres artistes de Trap