Kepe (feat. Diceydave)

Ayodeji omoladun

i hope say you know
i have gat one life oo
let them m hate you,
na bad energy oo

facing my front
chasing the bag
make everybody happy
don't you be sad oo

i know say you know
life so sweet oo
getting the millions
and that's my dream oo.

And i know say you
life so tough
stick to my family
and that's my dream oo

i don't know who friends are
sing my song be barista
mo ma spread up bi ti cancer
make them wow be magician..

me i no dey lack anything oo
i work so hard for sh**t oo
if i need your help make give oo
no shenk me we bi friends oo

JEHOVAH LEMI KEPE
SHEY BEY YIN LEN SHE PE
TOBA DO OWO ALE AMA SEKE

OMO EMA SEKE EE

i dey blow hot oo
i dey blow hot oo
don't stop me
i dey blow hot oo

And i no go slow
And i no go slow
No think am
i no go slow

i be that boy from Akowonjo
sebi na my song wey dey give dem joy
toba debe ama kowonjo
toba debe ama kowonjo

me i no dey puff,puff, pass
obstacles dey we go jump and pass
i get just one life and that life i go live am right yeah 2ce

when I'm on the beat i am spitting fire
cause nobody badda
anything you tell i say back sender ye ye
back to sender

when I'm on the beat i am spitting fire
suck them dry omo bi vampire
feel so strong omo bi don dada eh eh
omo bi don dada oo

i hope say you know
i have gat one life oo
let them m hate you,
na bad energy oo

facing my front
chasing the bag
make everybody happy
don't you be sad oo

i know say you know
life so sweet oo
getting the millions
and that's my dream oo.

And i know say you
life so tough
stick to my family
and that's my dream oo

i don't know who friends are
sing my song be barista
mo ma spread up bi ti cancer
make them wow be magician..

me i no dey lack anything oo
i work so hard for sh**t oo
if i need your help make give oo
no shenk me we bi friends oo

JEHOVAH LEMI KEPE
SHEY BEY YIN LEN SHE PE
TOBA DO OWO ALE AMA SEKE

OMO EMA SEKE EE

i dey blow hot oo
i dey blow hot oo
don't stop me
i dey blow hot oo

And i no go slow
And i no go slow
No think am
i no go slow

Curiosités sur la chanson Kepe (feat. Diceydave) de Ayọ

Qui a composé la chanson “Kepe (feat. Diceydave)” de Ayọ?
La chanson “Kepe (feat. Diceydave)” de Ayọ a été composée par Ayodeji omoladun.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Ayọ

Autres artistes de Soul pop