Shekini

Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye

P-Square !
Eh!, eh!
Yahn ahn
Alen, alen, alen, alen
Yahn ahn
Lets go !

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

I get the power (eh)
Me I no dey bother (yeah)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go!)
I get the power (ah!) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no hala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

We don't go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)
We don't go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no hala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

Kurubaku (hey)
Kurubaku (hey)
Kurubaku
Yahn ahn
P-Square
Alen, alen, alen, alen
Yahn ahn

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show, no hala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

Eh!, eh!
Yahn ahn
Alen, alen, alen, alen
Lets go !

Curiosités sur la chanson Shekini de P-Square

Sur quels albums la chanson “Shekini” a-t-elle été lancée par P-Square?
P-Square a lancé la chanson sur les albums “Greatest Hits, Vol. 2” en 2015 et “P-Square, Vol. 1” en 2017.
Qui a composé la chanson “Shekini” de P-Square?
La chanson “Shekini” de P-Square a été composée par Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] P-Square

Autres artistes de Reggae pop